Lyrics

Korede Bello – Bella (Lyrics)

Bella (Lyrics) by Korede Bello

Stream and Download Korede Bello – Bella (Lyrics) Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Korede Bello drops a new hit track titled, “Bella (Lyrics)“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Play/Download ‘Bella (Lyrics) by Korede Bello’ Below:

Related Articles

DOWNLOAD MP3

Bella (Lyrics) by Korede Bello

Intro
Oh my darling
I wrote this song for you
This your body
E dey draw me like ogbono

Refrain
Bella o
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh

Chorus
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
Yeah yeah yeah

Verse
You got to, you got to know
The way wey you fine
Na im dey make me josoro
You give me ginger my baby
You want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine
You give me ginger my baby
Want to kill somebody
You give me fever
And na you come still be my medicine

Refrain
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella o Bella
Pretty Isabella
If you see my Bella
She fine pass Cinderella eh
Bella fine pass Cinderella
Bella fine pass Cinderella

Outro
Sempe
Dem go sempe
If you see my Bella
Sempe dem go sempe

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button