Lyrics

Complete ‘Asiwaju’ Lyrics by Ruger

Asiwaju Lyrics by Ruger

Stream and Download Ruger – Asiwaju (Lyrics) Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Ruger full lyrics to his hit track titled, “Story for the Gods (Lyrics)“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Asiwaju Lyrics by Ruger

Intro
Ku Dat Thin (cook that thing)

Related Articles

Pre-Chorus
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

Chorus
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

Verse 1
Cheers my friends and Clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I’m your Daddy, I’m your Uncle, I’m your Popsy
I be Old man, no go dey call me Gen Z
Bredda see
Steady giving them, mo ti lo far
They can never near mi
As my lover, lover don go
My Oyinbo wife don show
Omo my Polo white my face show
Sweet boy for life, they dunno know
Your serious bae dey worry my phone
E don dey sup for back, You dunno
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go

Pre-Chorus
Man getting high till i fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

Chorus
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

Verse 2
I’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit loose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni, Ogbeni, leave that thing
When I say Kukuruku, Cook that thing
Who dey check? Who dey check am, oya look that thing
Face white, Yansh black, carry build that thing
Make nobody try stress me, I no be JJC
I don’t know if you get teeth on the top rating, I fit race with the best team
You wan race me, we no dey do the same thing
Girl e no be Jet Ski, you say weytin?
No go reason me less, Omo you go chop crappin
I do it diligently, won le mi
Won le ba mi

Pre-Chorus
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no dey house
No dey look for us we no dey house
You no dey see the moolah we don spray out
Thank God say the Maga don pay out
Ope ooooo

Chorus
See, I’m ahead of them, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo
See omo na me dey lead, Asiwaju
I’m a fu*cking baller, Ighalo ni mi
No man fit talk shit to mi
Ni ilu mi, you go collect ooo

Take a step by check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” including latest music mp3, Click the “Music Category” moreover Get the video to the latest released songs, Click the “Video Category“.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button