Lyrics

Complete ‘On The Low’ Lyrics by Lil Frosh

On The Low 'Lyrics' by Lil Frosh

Stream and Download Lil Frosh – On The Low (Lyrics) Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Lil Frosh full lyrics to his hit track titled, “On The Low (Lyrics)“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

On The Low Lyrics by Lil Frosh

Them no me wella
Like Sunny Ayinde oh
I no dey tire
We balling everyday oh
Omo ologo no dey taya
Hustle no holiday oh
Baba God dey my back
More blessings on the way

Related Articles

E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu
E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu

Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Say you must keep it on a low uh-oh
T’eruku bati yo
Let me be your daddy Yo

On the Gwagalada
Won feel me lati ibi dey Gbagada
Gbemi trabaye mio ni wahala
As omo ope mio shey ni gba ladda
Emi ati won o ma ni’ja rara
Jeje ni ola nlo kosi wahala
I am living life mo de shi ngba rabba
As omo ope mio shey ni gba laada

E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu
E sweeting me like gegemu
Love me no sekemu
I will be your peteru
I mean like gegemu

Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Do re mi fa so la ti do
Let me be your daddy yo
Say you must keep it on a low
T’eruku ba ti yo
Say you must keep it on a low uh-oh
T’eruku bati yo
Let me be your daddy Yo

Take a step by check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” including latest music mp3, Click the “Music Category” moreover Get the video to the latest released songs, Click the “Video Category“.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button