Lyrics

Sam Stiz – Put Me On Call “Lyrics”

Put Me On Call Lyrics by Sam Stiz

Stream and Download Sam Stiz – Put Me On Call (Lyrics) Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Sam Stiz full lyrics to his hit track titled, “Put Me On Call (Lyrics)“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Put Me On Call Lyrics by Sam Stiz

Doremi fasola
Make nobody stress my life
Omo I still Dey sip Martel
Omo We still Dey pop tonight
So many vibe way still full for my head
Pass me the Igbo make we sha on a low
Me I no Dey send I Dey find rabber
When the money no Dey
No one show face ooo

Related Articles

Awee
Omo ologo mo ti se mi
Shebi oluwa loseyiiii oo
Put me on call for the money
No Dey dull me oo
No go Dey dull my vibe
I no Dey send no bagger
I Dey find the rabber
Where the money Dey I Dey
Where the money Dey I Dey
I Dey show craze ooo

Oya give dem vibe let dem know
Sabi boy let them know
Oya give dem vibe let them know
Let them know
Oya let them know

Oya give dem vibe let dem know
Sabi boy let them know
Oya give dem vibe let them know
Let them know
Oya let them know

Jangilover epo motor
Mo ti janga lover
I no Dey send I Dey find rabber
As you see me I Dey carry fire carry fire for head
I still Dey shamanya
As you see me I Dey dangbana
For the money mo le fa ara ya
When the money don Dey
Mo le paradise

Take a step by check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” including latest music mp3, Click the “Music Category” moreover Get the video to the latest released songs, Click the “Video Category“.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Check Also
Close
Back to top button