Lyrics

Fireboy DML – Afro Highlife ‘Lyrics’

Afro Highlife Lyrics by Fireboy DML

Stream and Download Fireboy DML – Afro Highlife ‘Lyrics’ Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Fireboy DML full lyrics to his hit track titled, “Afro Highlife (Lyrics)“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Fireboy DML – Playboy "Album"
Fireboy DML – Playboy “Album”

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Afro Highlife Lyrics by Fireboy DML

Intro
Fireboy here so
Yah, yah

Related Articles

Verse 1
They no know say we dey around
‘Cause we dey show up unannounced
But when they listen to the sound oh ah
They go start to come around
Ti n ba ti pe e, ko ma dahun
(Ti n ba ti pe e, ko ma)
Ti n ba f’owo gbe, sho ma bounce?
(Ti n ba f’owo gbe, sho ma)
I know you love the way I sound oh ah
Oya turn around

Pre-Chorus
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Chorus
Won ni pe kileleyi?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbе de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wеtin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Zaki oya give them oh
Arabaribiraba

Verse 2
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abegi play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)

Pre-Chorus
I just dey enter the place
But I dey killy show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Chorus
Won ni pe kileleyi oh?
Afro highlife oh, afro
Ki la tun gbe de?
Afro highlife oh, afro
Won ni pe wetin we bring come oh
Afro highlife oh, afro
Wetin my people wan hear?
Afro highlife oh, afro
Oya give them oh
Arabaribiraba

Outro
They must to dance
And dem go dance
They must to dance
And dem go dance, dance
Afro highlife oh afro
Afro highlife oh afro

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button