Entertainment

Mercy Aigbe allegedly weds married lover, Adekaz amid online drags (Video)

Mercy Aigbe allegedly weds married lover, Adekaz amid online drags

A clip from their wedding ceremony was shared by the contentious IG blogger, Gistlovers who had previously called out the thespian for being in an amorous relationship with a married man with four children.

Adekaz was also fingered to be the owner of Ibaka TV.

Read the write-up below:

“Hello tueh tueh let’s take a short break from mummy G.O matter , Vawulence Headquarters I fear una ooo???una make a whole mercy for Dey wish her married gbola ontop WhatsApp, she nor fit wish am on Instagram she know say una go scatter her page ????as we don post this one now, una go see say she go run wish am, wait on it, flaunting Married men in WhatsApp ?? according to our source sef, as the man wife no Dey naija again, them don do nikkai for mercy codedly , una go Dey do film to advocate say make people no ruin homes, but Na una Dey ruin homes, it is well oooo, i come in peace , Mercy iyawo D owner, Adekaz. Mercy wey no Dey merciful, Igi pawpaw oni wo luwa ooo.”

“???????I talk am, I tell una say I sabi all these yeyebrities tactics, why she nor post am since ?????Mercy wey nor get mercy on her fellow woman?? Part of the reason wey Dey make Bagrand(gentry her ex husband) beat am then be say she Dey nack all these marketers and producer, he don clear now ??make all of una getat abeg, so Na married man be your own D’owner , no wonder you Dey hide am like palliative ???i come in peace”

“Actress Mercy Aigbe ties the knot with her Married boyfriend, Marketer Adekaz and also the owner of Ibaka Tv, where she derived the name, D’owner from. Cong……..
I come in peace”

See post below:

 

https://www.instagram.com/gistloversblog11/p/CZE8xPooVkV/?utm_medium=copy_link

 

 

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button