LyricsMusic

Milkesh – Suddenly

Suddenly by Milkesh

Stream and Download Milkesh – Suddenly Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Milkesh drops a new hit track titled, “Suddenly“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Play/Download ‘Suddenly by Milkesh’ Below:

Related Articles

DOWNLOAD MP3

Suddenly Lyrics

Daddy mi o bolanle
Momi mi o bolanle
Mi o bolanle
Amon mo fe kowodele
See me on my grind today
Omo ko ma se holiday
Mon ma de Ibi ti ma de
Mon ma ko Orin pelu baba emmade e 

Suddenly my glory go cast
I will rise and shine surely everyday
Suddenly suddenly suddenly
Say you dey whyne me ni
I believe in God almighty God

I no go put my matter for their cases
Many many battles I dey faces
I don’t want sorrow I won blessings
All my mistakes turn to my lessons

I no go put my matter for their cases
Many many battles I dey faces
I don’t want sorrow I won blessings
All my mistakes turn to my lessons

Everyone go no one to help me
After dat many many shenkin
I dey on my own tori temi ye mi
Bi mon shey pa owo ye ajeh kole ye won
Suddenly no enemies
All of my gan dey smoke canabeat
Drop the beat I don’t want sh*t
Pass the loud f**k that sh*t

Suddenly my glory go cast
I will rise and shine
Surely everyday
Suddenly suddenly suddenly
Shey you dey whyne me ni
I believe in God almighty God

I no go put my matter for their cases
Many many battles I dey faces
I don’t want sorrow I won blessings
All my mistakes turn to my lessons

I no go put my matter for their cases
Many many battles I dey faces
I don’t want sorrow I won blessings
All my mistakes turn to my lessons

Them don’t know me I won blow
I get hope I dey use scope
Say nah Grace abi you dey use soap
Dat way wey I pass them won know

Them don’t know me I won blow
I get hope I dey use scope
Say nah Grace abi you dey use soap
Dat way wey I pass them won know

Suddenly my glory go cast
I will rise and shine
Surely everyday
Suddenly suddenly suddenly
Shey you dey whyne me ni
I believe in God almighty God

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Check Also
Close
Back to top button