Music

Mp3: Iniklyne Feat Stery Fleek – Superman

Fast rising new act, INIKLYNE released his Debut music project, ‘THE FIRST THREE EP‘ and off the impressive body of work we bring to y’all the first track titled “SUPERMAN“.

Iniklyne is ready to take the street with his extreme ambition, stylish and unique pattern of lyrics he throws.

Listen & Download Below;

Related Articles

DOWNLOAD MP3

 

SUPERMAN LIYRICS

VERSE 1 (INIKLYNE)
Shey me no dey lie, Follow you for your back
Anywhere you dey, Me go saree join the line
Come dey your body, And me don decide
Miss you bad, Only you for my mind

Dem queue for your line, And me no dey mind
Me drill you, You go shout KIDDOMINAT
Your body too bad, everything just dey ryhme
Hold you tight, never never leave your side

HOOK
me and you to gum body
Shey you know me don dey fall for you
Call me anytime me go come for you
Anywhere you dey me go follow you

Girl you dey totomi
Shey you know me don dey fall for you
Call me anytime me go follow you
Anywhere you dey me go come for you

CHORUS
Come dey your body like SUPERMAN
Person wey come through me go shoot am bad
Shey me no dey mind any kind of fine
Come dey your body girl skin tight yeah

Come dey your body like SUPERMAN
Person wey come through me go shoot am bad
Shey me no dey mind any kind of fine
Come dey your body girl skin tight yeah

PRE CHORUS
Dey your body girl glue pim pim pim
me go dey your body girl pim pim pim
never rethink think think think
come dey ur body girl skin tight yeah

VERSE 2 (STERRY)
Me go light you like banger, throw you like dagger
show me the way into you, na you be the lighter
Getting mind so bad, and your body getting badder
me go dey for you strike for like morata

your love no dey tire me, your tune just dey fire me
dey ur body come through girl make I fire in
mind no policy , massacre anybody
haha… only you ko ma selo min

VERSE 3 (INIKLYNE)
Me go give you vibe, you go lose concentration
drop bar like incantation
Break me, me and you na for station
(e go be like jazz oh )

Shey me dey straight, me and you na one nation
love you girl no need validation
try break me, me and you na for station
(oh oh oh yeah)

HOOK
me and you to gum body
Shey you know me don dey fall for you
Call me anytime me go come for you
Anywhere you dey me go follow you

Girl you dey totomi
Shey you know me don dey fall for you
Call me anytime me go follow you
Anywhere you dey me go come for you

CHORUS
Come dey your body like SUPERMAN
Person wey come through me go shoot am bad
Shey me no dey mind any kind of fine
Come dey your body girl skin tight yeah

Come dey your body like SUPERMAN
Person wey come through me go shoot am bad
Shey me no dey mind any kind of fine
Come dey your body girl skin tight yeah

PRE CHORUS
Dey your body girl glue pim pim pim
me go dey your body girl pim pim pim
never rethink think think think
come dey ur body girl skin tight yeah

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button