Music

Ojjmanuel – Bandana (Cover)

Bandana (Cover) by Ojjmanuel

 

Table of Contents

Stream and Download Ojjmanuel – Bandana (Cover) Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Ojjmanuel drops a new track titled, “Bandana (Cover)“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Related Articles

Bandana dropped few weeks ago by YBNL artist Fireboy featured Asake.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Play/Download ‘Bandana (Cover) by Ojjmanuel ‘ Below:

DOWNLOAD MP3

Bandana (Cover) Lyrics by Ojjmanuel

No Dey waste my time
Steady on my grind
Cos I know jah know Jah put me for hin mind
Cos it’s my time to shine

Me I know plenty artist plenty online
But my breakthrough go shock them omo walahi

Many things Dey my mind
Only music wey Dey ease my heart
The kind things I like
The kind of shawty wey go ease my heart (Thick one)

Me I know plenty artist plenty online
But my breakthrough go shock them omo walahi

Go shock dem
Go shock dem o
My G go shock dem
I know say you bad o
My G go shock dem


Go shock dem
Go shock dem o
My G go shock dem
I know say you bad o
My G go shock dem

Take a step by check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” including latest music mp3, Click the “Music Category” moreover Get the video to the latest released songs, Click the “Video Category“.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Check Also
Close
Back to top button