Lyrics

Mickeymic – My Fears “Lyrics”

My Fears by Mickeymic

Stream and Download Mickeymic – My Fears Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Mickeymic drops a new hit track titled, “My Fears“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Play/Download ‘My Fears by Mickeymic’ Below:

Related Articles

DOWNLOAD MP3

My Fears Lyrics by Mickeymic

Many night no sleep i dey press
Me no beef no man, face my fears
When the hustle pay them hear
Dem go see pepper dem go fear

2012 i comout for house
Been on the street hustling for the money
Nobody see , nobody know me
The money they short, shatta bandle

Lotta bills On my neck wey they choke me
O GOD , I they pray make you bless me
Make my money long, make e plenty
Tori mozzle koma shano to Bentley

Make e choke them , when i show
Many sold out for my show
Billion fans round the globe
Make the money biza biza, like i bath soap ooo

From day 1 oje lo n fi je wa
Arararara , baba fela
Ororororo , them they tell lie
Them they pray me fall , but never

When days are hard , friends are few
When we talk , them complain
When we do , them complain
Elenu razor ma laye

24/7 steady on the grind oo
All about the raba money on my mind oo
Some people dey talk man bad o
So i call on angel Michael make he guide o
When days are dark, i dey call on God
All the things wey i want make e start to sup
Awon ti o like wa, ro pe ko sona mo
But while dem hating I’m getting more

More bags and more drops
I left haters with no choice
No choice than to love us
Dem go see wayray if dem jealous

More bags and more drops
I left haters with no choice
No choice than to love us
Dem go see wayray if dem jealous

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button