Lyrics

Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) || Full Lyrics

Jeun To Da (JTD) Lyrics by Reekado Banks

Stream and Download Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) (Lyrics) Mp3 Download, Mp4 Download & Lyrics

Notable singer and songwriter, Reekado Banks full lyrics to his hit track titled, “Jeun To Da (JTD) (Lyrics)“. This song is now made available on 9janote.com for fast download.

Please keep visiting our site for more trending updates on music, news, BBNaija, Music Videos, Lyrics and more.

Jeun To Da (JTD) Lyrics by Reekado Banks

Verse 1
I say dis world e be small world 
But your papa no fit trek am
And you sabi everybody get one life 
And yes we want to flex am 
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on 
We never kpai we never go down 
Steady working till the sun up 
If d money e been sure us 
Wetin man go dey work for 
You don try, me sef I don tryy

Related Articles

Chorus
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit doo
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Verse 2
If you get chance to chop life 
My brother chop am well o
‘Cause u deserve am gan 
If you de work work work 
Sip, easy does it my brother man
My brother man
Rest assured that you’ve done all what you can dooo
Suffer de yeah e surplus
But the people still de March on 
We never kpai we never go down 
Steady working till the sun up 
If d money e been sure us 
Wetin man go dey work for 
You don try, me sef I don tryy 

Chorus
Jeun to da si nu 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
You no lazy if you taya 
You don do the one you fit doo 
My brother my sister 
Jeun to da si kun 
No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh
You don do the one you fit doo

Outro
Oooo
Jeun to da si kun 
Parara parara pararara 
My brother my sister 
Yeaaahh na na
You don do the one you fit doo 

Take a step by check lyrics for other songs, Click the “Lyrics Category” including latest music mp3, Click the “Music Category” moreover Get the video to the latest released songs, Click the “Video Category“.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Back to top button